Canciones
Artistas
Géneros
Portada del tema Aura

Aura

2:29Afropiano, afropop, afrobeats, afrobeat, afro-adurante, amapiano Álbum Auracle 2025-12-05

Más canciones de Shallipopi

  1. Mademoiselle
  2. Laho
  3. Laho II
  4. Na So
  5. Afa Relax Oo (feat. Young Jonn)
  6. Rockstar (feat. Ruger)
Todas las canciones

Descripción

Intérprete asociado: Shallipopi

Letrista y compositor: Crown Uzoma

Letrista y compositor: Eredoro Progress

Productor, ingeniero de mezcla: Progrexx

Ingeniero de masterización: Jrocs

Letra y traducción

Original

Fireman

Only one pluto presido

They call me Shallipopi (say say say)

Give them (aura)

Too much (aura)

Plenty (aura)

Show them (aura)

Face show (aura)

Shoe shine (aura)

Aura for aura

Shoe shine (aura)

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss

Tell dem make dem call me

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Too much poli dey scatter my vocal

Wey man, stay indoors, antisocial

I hope say you hear say my gbedu na global (global)

International, local

Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)

Play you my life like a poker

Fake smile on my face like a joker

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt (rolling my, rolling my blunt)

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss

Tell dem make dem call me

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Anytime I approach her

Give me the thing like that, no time, go down

What's up, baby go down

Where dem dey sell the poli no get banner

Big talk, Hennessy make me dey stagger

Wey dey cause wahala, dem go stab am (stab am)

No be to stab am with dagger (wahala)

Put the weight of the world on my shoulder (shoulder)

Play you my life like a poker (no go dey)

Fake smile on my face like a joker

Give them (aura)

Too much (aura)

Plenty (aura)

Show them (aura)

Face show (aura)

Shoe shine (aura)

Aura for aura

Two times (aura)

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Aura for aura

Na every evening my daddy dey sit down outside on e own

Now wey I don grow, I dey sit down outside on my own

I be rolling my po

Rolling my, rolling my blunt now

Too much juice no sauce

Shalli na popi, on boss now

Pluto boy got aura, say say, say say, say say

Traducción al español

bombero

Solo un plutón presido

Me llaman Shallipopi (dicen dicen)

Dales (aura)

Demasiado (aura)

Mucho (aura)

Muéstrales (aura)

Espectáculo facial (aura)

Limpiabotas (aura)

Aura por aura

Limpiabotas (aura)

Na todas las noches mi papá se sienta afuera solo

Ahora que ya no crezco, me siento afuera solo

Estaré rodando mi po

Rodando mi, rodando mi porro (rodando mi, rodando mi porro)

Demasiado jugo sin salsa

Shalli na popi, en jefe

Diles que hagan que me llamen

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Cada vez que me acerco a ella

Dame esa cosa asi, no hay tiempo, baja

¿Qué pasa, bebé, baja?

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Cada vez que me acerco a ella

Dame esa cosa asi, no hay tiempo, baja

¿Qué pasa, bebé, baja?

Demasiada poli dispersa mi voz

Wey hombre, quédate en casa, antisocial.

Espero que escuches decir mi gbedu na global (global)

Internacional, local

Pon el peso del mundo en mi hombro (hombro)

Jugarte mi vida como un póquer

Sonrisa falsa en mi cara como un bromista

Na todas las noches mi papá se sienta afuera solo

Ahora que ya no crezco, me siento afuera solo

Estaré rodando mi po

Rodando mi, rodando mi porro (rodando mi, rodando mi porro)

Demasiado jugo sin salsa

Shalli na popi, en jefe

Diles que hagan que me llamen

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Cada vez que me acerco a ella

Dame esa cosa asi, no hay tiempo, baja

¿Qué pasa, bebé, baja?

Asisat Oshoala, Okocha (aura)

Cada vez que me acerco a ella

Dame esa cosa asi, no hay tiempo, baja

¿Qué pasa, bebé, baja?

Donde venden la pancarta poli no get

Gran charla, Hennessy me hace tambalear

Wey causan wahala, van a apuñalarme (apuñalarme)

No hay que apuñalarme con una daga (wahala)

Pon el peso del mundo en mi hombro (hombro)

Jugarte mi vida como un póquer (no vayas)

Sonrisa falsa en mi cara como un bromista

Dales (aura)

Demasiado (aura)

Mucho (aura)

Muéstrales (aura)

Espectáculo facial (aura)

Limpiabotas (aura)

Aura por aura

Dos veces (aura)

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Aura por aura

Na todas las noches mi papá se sienta afuera solo

Ahora que ya no crezco, me siento afuera solo

Estaré rodando mi po

Rodando mi, rodando mi porro ahora

Demasiado jugo sin salsa

Shalli na popi, jefa ahora

El chico Plutón tiene aura, digamos, digamos, digamos, digamos

Ver vídeo Shallipopi - Aura

Estadísticas del tema:

Reproducciones Spotify

Posiciones en listas Spotify

Mejores posiciones

Visualizaciones YouTube

Posiciones en listas Apple Music

Shazams Shazam

Posiciones en listas Shazam