Canciones
Artistas
Géneros
Portada del tema No Jonze

Más canciones de Patoranking

  1. DO YANGA
  2. My Eyes
  3. African Soldier
Todas las canciones

Descripción

Compositores: Patrick Nnaemeka Okori, Michael Ovi Ikaka, Ivis Chimezi Akuyobi.

Productor: Dennis Hope Yasso

Ingeniero vocal: Philips Akinwa

Ingeniero de mezcla: Sam Harper

Ingeniero de masterización: Graham Lynch

Letra y traducción

Original

Yeah so.

No need apologies.

Keep the same energy.

I no dey chill with enemies. If e no concern you just commot body. Hmm.

You know say me I no get issue. If you get money better show.

This kind of gbedu scatter ego. Auto ranking and there's no other me.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo. You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo. Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

When I come up it's on high rhythm.

Wey me I cook up inna my kitchen. Sweet body like onion and high minutes.

Eh, eh, eh, eh, eh, eh. Body language telling you to go.

When you hear the gbedu make you dance and kolongo. In all the party we go flex and jogolo. Scatter your ololo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo. And your head dey touch e lo-lo.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo.

You dey hear the sample lo-lo. And your head dey touch e lo-lo.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

-My money big oga ni gbe. -My money big oga ni gbe.

-Bendam wine and scatter the place. -Dem dey dance and scatter the place.

Make you no go dey Jones.

Like say you drag e lo-lo. You dey hear the sample lo-lo.

And your head dey touch e lo-lo.

Traducción al español

Sí, sí.

No es necesario disculparse.

Mantén la misma energía.

No me relajo con los enemigos. Si no te preocupa, simplemente mueve el cuerpo. Mmm.

Ya sabes, dime que no tengo ningún problema. Si consigues dinero, mejor preséntalo.

Este tipo de gbedu dispersa el ego. Clasificación automática y no hay otro yo.

No te hagas ir, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo.

Escuchas la muestra lo-lo.

Y tu cabeza toca e lo-lo.

Haz que no te vayas, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo.

Escuchas la muestra lo-lo.

Y tu cabeza toca e lo-lo.

-Mi dinero es grande oga ni gbe. -Mi dinero es grande oga ni gbe.

-Bendam vino y esparcir el lugar. -Dem bailan y dispersan el lugar.

-Mi dinero es grande oga ni gbe. -Mi dinero es grande oga ni gbe.

-Bendam vino y esparcir el lugar. -Dem bailan y dispersan el lugar.

No te hagas ir, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo. Escuchas la muestra lo-lo.

Y tu cabeza toca e lo-lo. Haz que no te vayas, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo.

Escuchas la muestra lo-lo.

Y tu cabeza toca e lo-lo.

Cuando subo, tiene un ritmo alto.

Yo cocino en mi cocina. Cuerpo dulce como cebolla y minutos altos.

Eh, eh, eh, eh, eh, eh. El lenguaje corporal te dice que te vayas.

Cuando escuches el gbedu te hacen bailar y kolongo. En toda la fiesta vamos flex y jogolo. Esparce tu ololo.

Haz que no te vayas, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo.

Escuchas la muestra lo-lo. Y tu cabeza toca e lo-lo.

Haz que no te vayas, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo.

Escuchas la muestra lo-lo. Y tu cabeza toca e lo-lo.

-Mi dinero es grande oga ni gbe. -Mi dinero es grande oga ni gbe.

-Bendam vino y esparcir el lugar. -Dem bailan y dispersan el lugar.

-Mi dinero es grande oga ni gbe. -Mi dinero es grande oga ni gbe.

-Bendam vino y esparcir el lugar. -Dem bailan y dispersan el lugar.

No te hagas ir, Jones.

Como decir que arrastras e lo-lo. Escuchas la muestra lo-lo.

Y tu cabeza toca e lo-lo.

Ver vídeo Patoranking - No Jonze

Estadísticas del tema:

Reproducciones Spotify

Posiciones en listas Spotify

Mejores posiciones

Visualizaciones YouTube

Posiciones en listas Apple Music

Shazams Shazam

Posiciones en listas Shazam